Connect with us

News

LYRICS: Shatta Wale – Bushmeat

Published

on

INTRO
As dem dey race
Make dem no crush o
Shatta Movement
Yeah
Aagbe moko bi
Wode3 keep quiet
Before me ago talk o
I want some space inna di room

VERSE 1
No be you people wey turn me to Satan
Your laboratory look dey guard
No be you people sabotage Becca
Because she give me feature
Now see me pon MTV
Ano dey even sell 10CD
Ano go beg nobody say nominate me
Only Jah do it free
I tell you say you for stop this yawa
Macho your brain ei talk big gaba
For your brains we go cross that border
If ebe metal we show metal

CHORUS
Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 2x )
Tell me… Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 10x )

VERSE 2
No be today you people say Shatta Wale dey craze
No be today you people say ano dey fe drop hits
Dem try to bring me down
Try to take my crown
Me ano dey frown
Everyday they see adey laugh
Money pon my pool adey bath
Blessings dem say brag
No be demma fault o dem no know God
Dem frustrate with the whole shock
Never know today ago hold block
Don’t forget say I be the man for the show
Me say moko hoo
No Wale no show

CHORUS
Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 2x )
Tell me… Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 10x )

ALSO: Shatta Wale – Bushmeat mp3

GET IT NOW

Entertainment25 mins ago

Nigerian man gets permanent tattoo of girlfriend’s name less than 3 months into relationship

Entertainment27 mins ago

Family addresses omission of ‘husband’ on Junior Pope’s burial posters

Entertainment29 mins ago

“You Are My Joy, Happiness And My Everything Now And Forever”–Ashabi Simple Shower Praise On He4 Son As She Is Now Her Joy (video)

Enews29 mins ago

“You Are My Joy, Happiness And My Everything Now And Forever”–Ashabi Simple Shower Praise On He4 Son As She Is Now Her Joy (video)

Entertainment29 mins ago

Uk-based man shares experience at Odumeje’s London concert

Entertainment47 mins ago

Yul Edochie Solicits for Funds and Help as Movie Director Battles Spinal Cord Injury After Fatal Accident

Entertainment1 hour ago

“Honestly I’m In Awe of Your Heart, God Bless You” – Tems Appreciates Justin Bieber for Promoting Her New Single

Entertainment1 hour ago

Accident: Yul Edochie calls for help as movie director battles spinal cord injury

Entertainment1 hour ago

Tems gushes as Justin Bieber promotes her new song

Entertainment1 hour ago

Moses Bliss surprises team with three new cars

Entertainment1 hour ago

Reactions trail strange video of Obi Cubana and Odumeje

Enews2 hours ago

I was very ashaameed when I started doing menial jobs in America because it wasn’t easy them — Doris Simeon spill

Entertainment2 hours ago

“I Love Priscilla Ojo as A Bestie and Lover” – Social Media Influencer Enioluwa Adeoluwa Reveals

Entertainment2 hours ago

Angela Okorie Raises Alarm Over Junior Pope’s Funeral

Entertainment2 hours ago

Man recalls how father was vindicated after being accused of $864K fraud at his bank in 1986

Trending