Connect with us

News

LYRICS: Peruzzi – Hypertension

Published

on

Buzzing Nigerian recording and performing artiste, Peruzzi delivers an amazing piece of music captioned; “Hypertension”. Below is the lyrics to the song to enable you sing along.

I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that’s on period (Period)

If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

How
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye ye yе ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

(Chanting) (Tell me what you want)
(Chanting) (So baby show me warning)
(Show me warning, show me warning)

Verse 2
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

(Chanting)
(Chanting)

GET IT NOW

Trending