Connect with us

News

LYRICS: Brymo – Rara Rira

Published

on

[Verse 1]
Me and my guys
Our party no dey end
Miss white dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow

[Pre-Chorus]
Everybody wey we meet
For the places wey we dey go
Dem like to jolly
Like to talk shit
And do the things dem dey talk
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come

[Chorus]
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira

Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira

[Verse 2]
Me and my guys
Our party no dey end
Converstation till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk we dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow

[Pre-Chorus]
Everytime we dey for town
We dey make the people happy
Dem dey talk to us, they walk to us
Say dem like the way we dey roll
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come

[Chorus]
Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira

Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara

[Outro]
Me and the people
Our hard work been no dey pay
The world dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord

ALSO: Brymo – Rara Rira mp3

GET IT NOW

Entertainment4 mins ago

Husband kicks out child, wife, mother-in-law as DNA test shows negative

Entertainment6 mins ago

Lady shocks many as she shares requirement for a partner

Entertainment8 mins ago

Nigerian man causes serious buzz online with his definition of marriage

Enews37 mins ago

Manchester United will have the opportunity to secure a €120m star signing as they intensify efforts to acquire a standout midfielder. Exciting developments emerge regarding a prominent Brazilian player.

Enews42 mins ago

Guler propels Real Madrid’s second-string team to a 1-0 victory over Real Sociedad

Enews57 mins ago

“Small But Might”– Trending Video Of A Adorable Little Shepherd, Leading his Fathers Herds of Cows Goes Viral (Video)

Enews1 hour ago

“Star Makes a Comeback: Manchester United’s Most Potent 4-2-3-1 Formation Against Burnley”

Entertainment1 hour ago

“I Devoted My Life After God Saved”- Gospel Singer Buchi Narrates Encounter With a Firing Squad

Entertainment2 hours ago

‘My Family Distribute Electricity To Many Nigerians’ – Davido asserts

Entertainment2 hours ago

Nigerian lady who studied engineering in OOU for 6 years ends up as drink seller

Entertainment2 hours ago

Yahaya Bello: EFCC confirms refund of $760,000 advanced school fees from American School

Entertainment2 hours ago

We Are Still Together – BBTitans Star, Yvonne Confirms She’s Still Dating Her South African boyfriend Juicy Jay

Entertainment2 hours ago

I’m Tired Of Nigerian Men – Tacha Shares Her Preferred Country For A Partner

Entertainment2 hours ago

Mass communication students at LASU get unexpected question on Bobrisky and Portable

News2 hours ago

‘I’m tired of Nigerian men’ – Tacha to date foreigner

SA Hiphop3 days ago

MP3: JL SA Ft. Msongi & Andy Keys – Hamba Nathi

Entertainment3 days ago

Daughter of 2Face and Annie Idibia laments how parents were portrayed on popular TV show

Hiphop3 days ago

MP3: Dram – Sweet Like

Hollywood Movies2 days ago

Watch Series: THEM: The Scare Season 2 Episode 3

News3 days ago

My late son, Kambilichukwu will return – Pastor Yul Edochie

Enews3 days ago

“Please Let The Singles Breeeet”- Fans Gush As Toyin Abraham Cry Like A Baby As Her Husband, Kolawole Ajeyemi Visit Her On A Movie Set (Watch video)

SA Hiphop3 days ago

MaakZen – Yeshua ft. Elidaves

Entertainment2 days ago

My Love Has Come Along”– Congratulations Pour In Nollywood Actor Babatunde Aderinoye Set To Wedd His Beautiful Colleagues (See Her Face)

Entertainment2 days ago

Ghanaian prophet who prophesied Junior Pope’s death orders Sam Larry to confess why he murdered Mohbad

Hollywood Movies1 day ago

Watch Series: BMF Season 3 Episode 9

News3 days ago

BREAKING: Peter Obi Biggest Is The Biggest Fraud And Gbaju-Merchant In The History Of Nigeria

News3 days ago

FRSC proposes jail-term for drivers who cause road accidents

Enews2 days ago

“I Have Waited So Long For This Day”– Congratulations Pour In Yoruba Actor Alesh Ola Sanni Finally Engaged His Wife Today (Video)

Entertainment3 days ago

Bullied Lead British International School student, Namtira narrates incident 

Entertainment2 days ago

Judy Austin And Yul Edochie Shares Adorable Photo of Their Second Child During His Baptism

Trending