Connect with us

News

LYRICS: Brymo – Black Man, Black Woman

Published

on

This love from the very beginning na taboo
I dey for you, you dey for me like the sun and the earth
And this kind of responsibility, na for few
We carry our matter ah for head
If na the days of our fore forefathers we dey live dem go call us messiah like Amadioha, like Sango and Ọya

But I be Black man
I’ll paint the whole town to impress some crazy clown who dey spread hate around
Black man I want the whole town to impress some silly clown wey dey spread hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world but i no care to solve am for my own
I dey show I dey brag I dey boast
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rules na wetin man go do?
Na to break the rules but for good

And you be black woman you wear your pain like armor
You take your mock and your mockup
You say na man get the fuck up
Black woman
Na you get the whole town to impress some silly clown wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world but you no care to solve am for your own
You dey you dey jolly you dey pose

ALSO: Brymo – Black Man, Black Woman mp3

GET IT NOW

News13 seconds ago

BREAKING: Bayer Leverkusen Make H???????????????????????? To Equal Benfica’s Record Of 48 Games Unbeaten

News24 mins ago

Aliko Dangote Foundation Tasks Faith Leaders On Malnutrition And Hunger Within Nigeria

News44 mins ago

I’ve reached out to Chioma – American model in viral leaked photo with Davido apologises

Tv Series48 mins ago

Watch Series: Merlin Season 1 Episode 1 – 13 (Complete)

Entertainment52 mins ago

Taiwo Cole’s birth mother accused of abandoning children at six months old

Enews53 mins ago

“Iyawo Alhaji Ni Mi oooo”– Portable Side Chic Ashabi Simple Share Her New Life Being Married To Alhaji (Video)

Entertainment54 mins ago

Liverpool thump Spurs 4-2 to deal major blow to their top-four race

Entertainment56 mins ago

Adekunle Gold blasts Samklef for calling out his wife, Simi

Entertainment58 mins ago

“I did not even have up to N20K on my account, now I have over 1.3 million naira”- Ola of Lagos turn lady with small shop into millionaire after being shaamed

Enews58 mins ago

“I did not even have up to N20K on my account, now I have over 1.3 million naira”- Ola of Lagos turn lady with small shop into millionaire after being shaamed

Tv Series2 hours ago

Watch Series: The Atypical Family Season 1 Episode 2 (Korean Drama)

Tv Series2 hours ago

Watch Series: The Atypical Family Season 1 Episode 2 (Korean Drama)

Enews2 hours ago

“Please Help Me To Watch My Mother Movie Na Where She Will Pay My School Fee Be Dat”– Jaiye Kuti Daughter Pleaded With Nigerians To Please Watch Her Mother’s Movies ‘Blacksmith’ In The Cinema (Video)

Entertainment2 hours ago

BBN’s Soma gets N8M, house as birthday gift from fans

Tv Series2 hours ago

Watch Series: Missing Crown Prince Season 1 Episode 8 (Korean Drama)

Trending