Connect with us

News

LYRICS: Shatta Wale – Bushmeat

Published

on

INTRO
As dem dey race
Make dem no crush o
Shatta Movement
Yeah
Aagbe moko bi
Wode3 keep quiet
Before me ago talk o
I want some space inna di room

VERSE 1
No be you people wey turn me to Satan
Your laboratory look dey guard
No be you people sabotage Becca
Because she give me feature
Now see me pon MTV
Ano dey even sell 10CD
Ano go beg nobody say nominate me
Only Jah do it free
I tell you say you for stop this yawa
Macho your brain ei talk big gaba
For your brains we go cross that border
If ebe metal we show metal

CHORUS
Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 2x )
Tell me… Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 10x )

VERSE 2
No be today you people say Shatta Wale dey craze
No be today you people say ano dey fe drop hits
Dem try to bring me down
Try to take my crown
Me ano dey frown
Everyday they see adey laugh
Money pon my pool adey bath
Blessings dem say brag
No be demma fault o dem no know God
Dem frustrate with the whole shock
Never know today ago hold block
Don’t forget say I be the man for the show
Me say moko hoo
No Wale no show

CHORUS
Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 2x )
Tell me… Are you a bushmeat?
W)n gbe moko bi ( 10x )

ALSO: Shatta Wale – Bushmeat mp3

GET IT NOW

Entertainment2 mins ago

Woman Who Went Viral for Singing Wizkid’s Song Debunks Receiving N50M From Singer

Entertainment16 mins ago

Mohbad’s Widow, Wunmi Shares Adorable Photo of Her Son Liam Amidst DNA Saga

Tv Series29 mins ago

Watch Series: Monsters at Work Season 2 Episode 8

Entertainment30 mins ago

“I bin de run am before” – Peruzzi confirms rumors of Davido paying him with old clothes for songwriting

Tv Series34 mins ago

Watch Series: Monsters at Work Season 2 Episode 7

Tv Series34 mins ago

Watch Series: Monsters at Work Season 2 Episode 7

Enews39 mins ago

“Thank You For Being The Best Partner Any Woman Could Ask For”- Mama No Network Make Fans Gush As She Share Love Up Video With Her Young Hubby

Entertainment56 mins ago

Fuel subsidy removal was necessary to save Nigeria from bankruptcy – Tinubu

Entertainment1 hour ago

“Can I Be Your Pet Daughter?”-Davido’s Superfan Tattoos His Name on Her Body, Begs to Be Adopted

Entertainment1 hour ago

Davido slams fan who advised him on how to get an electric car charger

Entertainment1 hour ago

BBTitans’ Yvonne recounts destroying ex’s car over reluctance to marry her

Entertainment1 hour ago

Lady shares experience after taking a cute man home from club

Entertainment1 hour ago

Junior Pope’s Family Breaks Silence, Reveals Why ‘Husband’ Was Missing on His Burial Poster

Enews2 hours ago

“You Didn’t Fufil Your Promise For Me Before You Left”– Woman Seen Cryying As Prophetess Egbin Orun Was Finally Lay To Rest (Video)

Entertainment2 hours ago

Viral woman who vibed to Wizkid’s song debunks receiving N50M from singer

Trending