Connect with us

Tv Series

Watch [Lyrics] Dotman – “Say No More” ft. Peruzzi

Published

on

Forget about nkechi
Omo na clout she dey chase
Ama be your mr real baby
But I no go do you gbes
Nwanyioma ki lo fun mi je
Wey be say I won dey craze
Calling your phone till my battery low
Say na you wey get my remote control
Kill em with da move baby there you go
Love the way you dance to my music o
Wetin dey your mind girl I want to know
Standing by your side baby toe to toe
Me and you girl against the world

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

I don realize say you dey my head you dey my head abeg
And I don visualize as you dey my bed you dey my head abeg
I dont even mind I dont even mind girl
You are my peace of mind you are peace mind
I dont even mind I dont even mind girl
You are my peace of mind you are peace mind

All about me baby cos other girls dey show me shege
Bafana bafana dey ball me crazy
This love no fugazi
Oya about me baby cos other girls dey show me shege
Bafana bafana dey ball me crazy
Omo this love no fugazi

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

You can pose as you like cos you have the bragging right o
Nobody wey fit to take your place
My odo na your love I been craving every night o
I bless the day that you came my way

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

GET IT NOW

Enews2 mins ago

Lukas Podolski’s concise message to Arsenal following their 3-2 victory over Tottenham

Enews7 mins ago

A new injury could sideline a Manchester United midfielder for the remainder of the season.

Entertainment10 mins ago

“i regret ever hoping on that song” – Justin Bieber calls out Wizkid for contributing to his failed career

SA Hiphop12 mins ago

MP3: Josiah De Disciple Ft. Thami Gtr, Zwayetoven & Sfarzo Rtee – Guitar Dance

Entertainment22 mins ago

Woman over the moon as she gets pregnant at 56, gives birth to twins after 26 years

Entertainment24 mins ago

Daniel Regha blast Wizkid for disrespecting Don Jazzy, list producer’s achievements

Entertainment26 mins ago

DonJazzy reacts after Wizkid shaded him and called him an influencer

Entertainment28 mins ago

‘Influencer’ Don Jazzy unfollows Wizkid after being disrespected by the singer

Enews37 mins ago

“Ari Iyawo Ko Iya Ile Le, He Does Not Respect Omobewaji At All”– Massive Reaction As Queen Dami Share Love Up Video With Portable Hours After Draggiing His First Wife Omobewaji Online (Video)

Entertainment38 mins ago

Junior Pope’s Viral Burial Poster Needs Some Corrections – Family Shares

Enews42 mins ago

EPL: Ten Hag Urges Patience as Man Utd Falls Short of Champions League

Enews47 mins ago

Serie A: AC Milan Coach Explains Chukwueze’s Absence from Starting Lineup against Juventus

News56 mins ago

BREAKING: Naira Vs Dollar Exchange Rate Opens Week At N1380 At Parallel Market

Entertainment60 mins ago

“My Fave”- Wizkid gushes over Pastor Odumeje, shares plan for him, he reacts

Entertainment1 hour ago

Ihedioha meets with Labour Party’s only Governor, Otti, following departure from PDP

Trending