Connect with us

Tv Series

Watch [Lyrics] Dotman – “Say No More” ft. Peruzzi

Published

on

Forget about nkechi
Omo na clout she dey chase
Ama be your mr real baby
But I no go do you gbes
Nwanyioma ki lo fun mi je
Wey be say I won dey craze
Calling your phone till my battery low
Say na you wey get my remote control
Kill em with da move baby there you go
Love the way you dance to my music o
Wetin dey your mind girl I want to know
Standing by your side baby toe to toe
Me and you girl against the world

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

I don realize say you dey my head you dey my head abeg
And I don visualize as you dey my bed you dey my head abeg
I dont even mind I dont even mind girl
You are my peace of mind you are peace mind
I dont even mind I dont even mind girl
You are my peace of mind you are peace mind

All about me baby cos other girls dey show me shege
Bafana bafana dey ball me crazy
This love no fugazi
Oya about me baby cos other girls dey show me shege
Bafana bafana dey ball me crazy
Omo this love no fugazi

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

You can pose as you like cos you have the bragging right o
Nobody wey fit to take your place
My odo na your love I been craving every night o
I bless the day that you came my way

Say no more say no more say no more baby
With you I have come to stay
Me no like me no like me no like to dey see you cry
Sun mobi make I wipe your tears

GET IT NOW

Trending