Connect with us

Tv Series

Watch [Lyrics] Bella Shmurda – “New Born Fella”

Published

on

Oh! ey, Ey! ey
Oh! ey

Lyrics

Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, Do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

Oya kilotunfeso, Abaso
Kulukulu so, Miogbowon
Oya kilonso, Mio ran wan
Miolejo, Mio moto
Gongo aso, Kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Aye!n lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter

Jesu go to calvary
No alawee, Just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things i see, Life koma easy

Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress i no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
(Love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(Love you exceptional)

GET IT NOW

Tv Series1 hour ago

Watch Movie: Maleficent (2014) – Hollywood Movie

Entertainment2 hours ago

Concerns as Justin Bieber shares photos of himself in tears

Entertainment2 hours ago

Justin Bieber’s wife, Hailey reacts to photos of him crying

Enews3 hours ago

“Our Sunday Vibes”– Toyin Abraham Husband Kolawole Ajeyemi Stir Massive Reaction As He Put On Matching Outfits With His Son Ireoluwa

News3 hours ago

BREAKING: Ondo Governor Aiyedatiwa’s Campaign Coordinator Assassinated [DETAILS]

Entertainment3 hours ago

Daniel Regha names top 3 biggest Nigerian artists of this era

Entertainment3 hours ago

Ortom urges former Governor Bello to surrender to EFCC and come out of hiding

Tv Series3 hours ago

Watch Movie: Ratatouille (2007) – Hollywood Movie

News4 hours ago

BREAKING: Paris Saint-Germain Now Champions Of Ligue 1 For 12th Time In History

Entertainment4 hours ago

DJ Cuppy’s British ex comments on her post as Anthony Joshua visits Femi Otedola

News4 hours ago

JUST IN: Fuel Scarcity Bites Harder As Petrol Sells At N850 To N1400 In Kwara

Enews4 hours ago

“From Being An Actor To A Gate Man”– Veteran Actor Rasak Ajao Revealed Why He Left Nigeria 22Years Ago (Details)

Entertainment4 hours ago

“From Being An Actor To A Gate Man”– Veteran Actor Rasak Ajao Revealed Why He Left Nigeria 22Years Ago (Details)

Tv Series4 hours ago

Watch Movie: Catch Me If You Can (2002) – Hollywood Movie

Enews4 hours ago

“See as Toyin show them wereey”- Drama as Toyin Abraham faces thugs who came to disrupt a movie set

Trending