Naija Music

Peazy Ariegwe – Zobo

Peazy Ariegwe, a gifted Nigerian singer, composer, and music icon, storms the music scene with the significant song “Zobo.”

This outstanding song, which is full of catchy vibes and remarkable musical ingenuity, fully captures his profound musical skills.

In the end, if you enjoy good music, you should have the aforementioned song on your playlist.

Peazy Ariegwe – Zobo (Lyrics)

Intro :

Peazy Ariegwe Dem know

Oh oh

I Dey let Dem know

 

Verse 1 :

 

Should i tell you something different

Or should I tell you want I feel

Oh oh oh

No be everybody wey come beside you

Nah really really love you

You should understand that’s the principle of life too

 

Climb :

Everybody notice

Have been on low key

For a very long time oh

See me so i don tey

For this journey

But man no give up hope

 

Shumarema , shumarema

Shumarema jo

If I Dey your side you go know say Peazy i be stubborn being

 

Chorus :

Life wey you see no be zobo

No be everything I fit let you know

Problems Dey wey Dey make man Choko

At the same time pass me Choko

 

When it’s good then you dance like polo( Lee )

Feeling like I just wan a loto

Paparazzi Dem snap me photo

Hmmm snap me photo

 

Verse 2 :

 

I don’t think know where I’m coming from

I came from a place where nobody send you

Peazy ariegwe Okpe number One (Brah Degwo )

I’m an icon

 

In 2010 me I dropped my first song

Delta Party that’s my first song

In 2012 i feature Erigga “Baby follow”

Many people love that song

 

But Still I was damaged

I can even perform my own song on stage

Blogger put it up erigga ft wizkid

Nearly loss my mind thinking about this thing

 

That scenario brought Peazy Ariegwe

2020 I came with Orile

Everything moving up no-delay

Never trust nobody that’s my mistake

 

Chorus :

 

Life wey you see no be zobo

No be everything I fit let you know

Problem Dey wey Dey make man Choko

At the same time pass me Choko

 

When it’s good then you dance like polo( Lee )

Feeling like I just wan a loto

Paparazzi Dem snap me photo

Hmmm snap me photo

– [ ]

Cypresshit mix

Listen and share your thoughts below!

Peazy Ariegwe Zobo

0:00 / –:–

Loading…