Hollywood Movies
Watch [Lyrics] Spyro – “Billing” ft. Davido

Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan (chee)
Eyan lo ma ku
Is a lie (baddest)
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na
Chilo
Spyro
Baddest
Lyrics
Bridge: Spyro
Ahh ahh oh no no
If you get money brother spend am live your life
And if you die today, another man go take your wife
This life wey we dey too short
And you gas realize, nobody send you brother
Make you live your life
Chorus: Spyro
Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan
Eyan lo ma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Bo’owo ba tan
Eyan lo ma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na
Verse 2: Davido
If you try me you go lose
No you can’t fuck with me crew (30BG)
You know I don pay my dues
Steady on your TV, breaking dem news
Stay, I ain’t here to lose (kuku)
I ain’t got nothing to prove (on God)
You can never fit in my shoe
Steady getting paper, gat no excuse
When the going go low
When the going go low
All the niggas go code
All the niggas go code
And the ladies go low
And the ladies go low
Only when you spend dough
Baby converse your number, what’s up?
Money plenty, me I must to dash out (shepe)
Only thing wey dey my mind na cash out (cash out)
I no fit to kill myself, I can’t shout (giddem)
Bridge: Spyro & Davido
Oh no no
If you get money brother spend am live your life
And if you die today, another man go take your wife
This life wey we dey too short
And you gas realize, nobody send you brother
Make you live your life
Chorus: Spyro
Nobody go dey
Nobody go dey
When money no dey
Bo’owo ba tan
Eyan loma ku
Is a lie
Ma fi billing pa mi
Jo ma pa mi na
Outro
When the going go low
Ko’shi kuru legbe mi jare

-
News2 days ago
BREAKING: President Bola Tinubu Lifts Ban On Bitcoin, Other Cryptocurrencies
-
News3 days ago
BREAKING: Jubilation As Government Increases Minimum Wage To N40000, Reduces working days to 3 per week
-
Entertainment3 days ago
“There Is A Big Difference Between My Woman And My Girlfriend” Actress Yetunde Bakare Advices Women
-
News2 days ago
BREAKING: President Bola Tinubu Signs Bill Raising Judges Retirement Age Into Law
-
News2 days ago
Enchanting Ankara styles to recreate this month
-
Entertainment3 days ago
Motorcyclists in Cameroon protest against Tinubu over removal of fuel subsidy
-
Enews1 day ago
PASTOR CAUGHT IN ILLEGAL AFFAIR WITH MARRIED WOMAN AT UMUAHIA CHURCH
-
News2 days ago
JUST IN: President Bola Ahmed Tinubu Finally Reveals Preferred Choice For Next Senate President